Gina TV

Gina TV Mummy Zuriel🥰
Content Creator
Music 🎵🎤Lover
Business
(3)

11/08/2026

Good morning family

Wat do u think Am this issues going on b/w niki and Excess Comedy ??????
10/08/2026

Wat do u think Am this issues going on b/w niki and Excess Comedy ??????

10/08/2026

See Watin uncle mark tell me

So if i the sing and dance for this app No reason am


Short Available Send a dm
09/08/2026

Short Available
Send a dm

09/08/2026

Indians in abroad are giving themselves updates to open shops, my own fellow Naija dey hide address where dem dey buy ordinary goat meat.

Wat r u buying today
09/08/2026

Wat r u buying today

My Odogwu’s in dey house This Na quality
09/08/2026

My Odogwu’s in dey house
This Na quality

I dey Active my lovers  I the take orders Beautiful combo for just 8k Tick plain polo and quality capDm get urs I waybil...
09/08/2026

I dey Active my lovers
I the take orders
Beautiful combo for just 8k
Tick plain polo and quality cap

Dm get urs
I waybill to any location

09/08/2026

Do you still eat bread?

09/08/2026

Happy Sunday family

Address

Ikom
Calabar

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Gina TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share