22/10/2025
Abeg make una help me tell this people o I came back from all night and you are telling me to go and Bruch my mouth and take my bath, church wey I go I no sleep till Don
I went to All- night on Friday,
Please will I still take my bath on Saturday??
Because this all night I did not close my eyes o till Don so will I still Bruch my mouth or take my bath???
Because Na person wey sleep and wake up Na the person dey Bruce or bath