04/07/2025
1. Girls get super power o! 😩
Dem dey wet without water...💧
Dem dey bleed, no wound...🥲
Dem fit raise meat wey no get bone...😩
Dem dey make man chop food, wey dem no even cook! 🍽
Dem dey produce milk, but dem no dey chop grass... 🐄
Omo! One day this life go finally confuse me! 😩😂😂😂
---
2. As I dey waka jejely, one slay queen land say:
"Uncle, you dey flash power bank?" 😭
Phone repair guy reply her:
"Yes na! I even dey flash NEPA transformer join." 😳😂😂💔
Abeg make una check this generation 😭
---
3. Only Naija mama fit wake you by 2am
To beat you for wetin you do by 2pm yesterday 😩
Na that one dem dey call "CARRYOVER beating!" 💥💥😂😂
Your crime get semester, your beating get deadline 😂📚
---
4. She shout: “Men na dogs!” 🗣
Next 9 months, she born pikin post am:
“My little angel 😍”
No Nkechi! Na puppy you born! 🐶🙄😂😂
---
5. Welcome to Naija where Paracetamol dey cure malaria, ulcer, heartbreak, and even spiritual attack! 😭😂😂
Nurse: “Just take am with faith!” 🙏💊
---
6. She say: "I’m Homy" 🥹
Read am again my dear...
Na why WAEC flog you like mad 😩📚
You no go school, school go you! 😂😂
---
7. If your pikin start story with:
“I was just on my own...”
Omo! Close file!
Na him do am, no doubt again! 😩😂
---
8. I go name my daughter "Pregnänt"
So when any guy toast her:
Guy: “Hi, I’m David”
Her: “Hi, I’m Pregnänt”
Case don close. Baba go run! 🚶♂️💥😂😂
---
9. Abraham comot trenches at age 75 🤲
You wey still dey find alert by 8am, no give up! 😂
Hope still dey ooo 😩
Happy Friday jare! 🎉💃🏽😂
---
10. Lord abeg, I no dey ask for Lamborghini or mansion...🙏
Just bless the person wey dey read this with shocking miracle! 💫
One wey go make their enemies ask:
"Na who be your plug??" 😩🙌
You feel say I no dey sweet like this? 😢
Add me join your life ooo 😭
ZAT Luxe Beauty dey beg you with body cream and lip gloss 🧴💄
Click follow, shine your body and soul together 💅✨ ZAT luxe beauty