30/08/2026
Vendors, abeg make una no vex 😂😂 Wetin vendor eye dey see no be small o!
To all our serious buyers, we see you, we appreciate you and we love you plenty! ❤️🥹
And to the unserious ones too… we love you all still 😂❤️
Na cruise abeg, no come dey fear us. 😭😂
Fellow vendors, which one did I miss? 😂👇🏽