Nkemjika abajuo

Nkemjika abajuo This page is for entertainment and love story
(1)

09/06/2026

I donโ€™t understand Abeg ooo

09/06/2026

Baby can you take a bullet for me hmm as how na which business you get with people wey get bullet Abeg no put me for talk

09/06/2026
09/06/2026

When you Dey enjoy u no remember say he get sisters so ask he don broke your heart no call his sis for your mouth because I donโ€™t understand

08/06/2026

U get mind Dey call me our wife and you know your brother no like me ahh

08/06/2026

U know say your brother no like me you go Dey call me our wife ahhh ๐Ÿ˜Œ

Will you like to be my man if yes say Hi ๐Ÿ‘‹
08/06/2026

Will you like to be my man if yes say Hi ๐Ÿ‘‹

08/06/2026

E don happen water don pass garri oooooo

Address

Ikorodu

Telephone

+2348145095233

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Nkemjika abajuo posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share