AJoke wears

AJoke wears fun

I for drop location oooo, but Una no dey greet person 😏
23/05/2024

I for drop location oooo, but Una no dey greet person 😏

18/05/2024

Any Man wey you Sn**ch,, and His woman no Drag am with you,
Abeg leave am
Na Nonsense you Sn**ch😂
No talk say I no tell you

18/05/2024

Until you stop pronouncing ''God'' as ''Guard'' your prayers are going straight to the security company🙄😎😎🥱🚶🚶.
Y U Neva follow mi?
Ehnn baby?
🫣🫣

18/05/2024

Some kind hunger go hit you, you go dey feel sleepy.
No be sleep o, you don dey dịe small small, go chop abeg😹😂😂
Why U Neva follow me?
Ehnnn baby🫣🫣

15/05/2024

Some of your friends will always act like they are not seeing your post😆🤪😜 they are waiting to see if you will blow before they Rush you like Ndi Russia🤪😄
Follow for follow bikonu

Hmmmm.... I beg follow me, help a sister biko nu,I'm following back ASAP🙏AJoke wears
15/05/2024

Hmmmm....
I beg follow me, help a sister biko nu,
I'm following back ASAP🙏
AJoke wears

14/05/2024

Nobody ignores your posts on social media like people that knows you offline
Follow for follow
Na hia I dey biko nu
👇👇👇

27/04/2024

I wear my scars with pride

26/04/2024

Afternoon followers,
let's grabs followers,
I'm following everyone in the comments section,
Please follow back
Let's go
🤸🤸🤸

Address

Mahuta
Kaduna South
0001

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when AJoke wears posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share