Sport in Pidgin

Sport in Pidgin Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Sport in Pidgin, Shopping & retail, No6 faskere Street Kakuri Kaduna, Kaduna South.

25/08/2024

Chelsea fan dey fill like dem don win premier league

Mendo za

25/08/2024

Today match good sha

21/08/2024
21/08/2024

E never pass 2 hours wey Cristiano Ronaldo announce say e don open YouTube channel baba don already get 2.6 million subscribers.

Cristiano Ronaldo say e go dey tok about hin tok football, hin family and wellness for di YouTube channel so make you go subscriber and like.

E good to be popular oo, I know some musician and comedian wey don dey into di industry for 9 years and dem never still cross 1 million subscribers on YouTube.๐Ÿ˜„

21/08/2024

Banter .....๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿช’๐Ÿฝ๏ธ๐Ÿฝ๏ธ๐Ÿช’๐Ÿ’–๐Ÿ•๐Ÿ˜Ž๐Ÿ•

*๐Ÿ”ต๐Ÿด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ Chelsea believe Raheem Sterling will 100% leave as heโ€™s started exploring all options.Maresca: โ€œI spoke with R...
21/08/2024

*๐Ÿ”ต๐Ÿด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ Chelsea believe Raheem Sterling will 100% leave as heโ€™s started exploring all options.

Maresca: โ€œI spoke with Raheem one-on-one the day before City. I have nothing new to tell himโ€ฆ as I was quite clearโ€.

โ€œIf he wants a chat again Iโ€™ll tell him what I already told himโ€.*

Chelsea The guy wa personally send Portugal commot for eaross๐Ÿฅท
21/08/2024

Chelsea
The guy wa personally send Portugal commot for eaross
๐Ÿฅท

This one don comeback to mancity ooooFor one year ShaWe no know whether mancity go increase the contract till then first
21/08/2024

This one don comeback to mancity oooo
For one year Sha
We no know whether mancity go increase the contract till then first

Nice move
21/08/2024

Nice move

This one wa palmer da hold trouser ๐Ÿ˜‚
21/08/2024

This one wa palmer da hold trouser ๐Ÿ˜‚

Follow this page and Lough a lot
21/08/2024

Follow this page and Lough a lot

Address

No6 Faskere Street Kakuri Kaduna
Kaduna South

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sport in Pidgin posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share