08/09/2026
πΆ Linwood Fabrics don carry better news ooo! πΆ
From 7th September reach 30th September,
Anything wey you buy for Linwood Fabrics,
5% OFF! ππ₯
Omo! No dulling o! π
No come dey price me after promotion don finish!
If you see the fabric wey you like, grab am sharp-sharp!
Linwood Fabrics β Your fashion....our passion! β€οΈ
π 08023230264
π 13, Ogudu Road, Close to Binukonu Market, Ogudu, Lagos.
πΆ Come buy am now, come buy am nowβ¦
5% don comot from your bill! Oyaaa! ππΆ