20/05/2026
Faith & Felicia are very good friends
Faith:
Ah my friend how far nah? I say make I find you come, let's gist small 🥰
You Dey wash clothes?
Felicia respond:
Yes o my friend, I say make I wash small clothes nah as today na Saturday.
There's this soap I bought during the week online wey dem they call Nasonie Cleanrite Multi Purpose Laundry Bar Soap, na ni I say make I put na to test but to my greatest surprised you nor see say rope don full and I still dey wash.
The soap strong die, e dey clean cloth, e dey foam well well and the fragrance, o my God, I just can't stop washing and all this is without stress. Unlike other soap wey you go scrub tired and stain won't go away.
Faith:
Really? If nor be say I see with my eyes, I for nor believe o.
How much you buy the soap?
Felicia:
Dem they do promo, 6pics for #3500 . Nah I buy o my dear, if I know I for buy pass so.
Faith:
Where you say you for buy the soap?
Felicia:
Nah for Nasonie Cleanrite
Faith:
Nasonie Cleanrite, where that one dey?
Felicia:
Na online store o, just login to your Facebook and search for Nasonie Cleanrite-Soap , Facebook go carry you enter the store straight.
Faith:
This is wonderful, abeg, make me self rush enter Cleanrite-Soap go buy my own Nasonie Cleanrite Multi Purpose Laundry Bar Soap before e go finish or them say sold out.
Enh nor vex o, dem nor get phone number?
Felicia:
Dem get, you can reach them on 09023877555
Faith:
Thank you my friend for this update, I don enter Cleanrite-Soap already, let me buy my own.
See you later........
Go Cleanrite🚶🚶🚶🚶🚶