11/01/2023
My verse in Arya star rush
ππ€£π€£π―π₯΄π₯΄π₯°π€ππ€£
πΆ Sabi girl no dey too fry buns.
Animals dey in human flour.
Party buns wey people wan chop
But Angelina don commot pot.
E don finish Dem wan fight us.
Some people sef belle wan burst.
I no dey form say I too like buns
No come dey form say you no want buns.
Me no get the time for the cake and that man soya milk.
Got my mind on my Garri.
Make we dance like Onye-oshi
Steady green like Ofe okro.
Steady with my bowl, no wan hear want they wan telly me.
Garri na my fantasy
Dem wan dey check, if my own garri rise
But e dey risee...!
E dey risee well well!
E be much.
Na God dey make my Garri dey rise
The kind Sapa we touch, yeah
E dey rise
E dey rise well well
E be much
No be lie everybody dey come
Them wan soak am with me
Agu digodu bad ooo
You see this life with Garri, you go dey go Higher
You no fit fall, unless you dump Garri
Which kain shege zikites never see before
Esimone g*t us jumping on shege
Aje, Aje, Aje
Can never take our shege away
It has been this way
And we still survive, surviiiive
Me no get the time for the cake and that man soya milk.
Got my mind on my Garri.
Make we dance like Onye-oshi
Steady green like Ofe okro.
Steady with my bowl, no wan hear want they wan telly me.
Garri na my fantasy
Dem wan dey check, if my own garri rise
But e dey risee...!
E dey risee well well!
E be much.
Na God dey make my Garri dey rise
The kind Sapa we touch, yeah......
Bl love you guysπππ